BNW Forums

 

The Voice of a New Generation

 

BNW Forums and Message Board

 

 

 

BNW: the Authority on BiafraNigeria

BNW Magazine 

BNW News: Current Headlines

 BNW News Archive

BNW Home

 

BNW Writer's Block

 WaZoBia @ BNW

Biafra Net

 Igbo Net

Africa World and BNW Africa 

Submit Article for Publication

BiafraNigeria Button

BiafraNigeria Button

 

BNW : Biafra Nigeria World Message Board: the Voice of a New Generation Post New Topic  New Poll  Post A Reply
My Profile | Directory Login | Search | FAQ | Forum Home

  next oldest topic   next newest topic
» BNW : Biafra Nigeria World Message Board: the Voice of a New Generation » BNW News, Current Events, and Politics Forums » The Great Forum » Isabel--Another Natural Disaster

 - UBBFriend: Email this page to someone!    
Author Topic: Isabel--Another Natural Disaster
Tijani
Senior Advocate
Advocate # 290

Advocate Rated:
2
Icon 1 posted      Profile for Tijani     Send New Private Message       Edit/Delete Post   Reply With Quote 
This one too don pass me as alarm don dey blow for East Coast. I hop say my omo nlas wey dey for East Coast don dey prepare for dis kain disaster wey Oga Bush dey tell us say im dey prepared for the show oh, come dey declare state of emergency for the wahalawey dey for God hand ooh. Make una dey hear dem talk:
quote:
President Bush on Thursday declared North Carolina a major disaster area clearing the way for federal aid to the storm battered state. The governors of Virginia, North Carolina, Delaware, Maryland, Pennsylvania, and New Jersey have declared states of emergency...The storm knocked out electricity Thursday to more than 1 million Virginia customers, according to power company officials...In North Carolina, authorities reported at least 67,000 homes were without power.
Na wah, dis na Naija style be that oh! N.E.P.A. (Never Expect Power Always). My people wey dey for New Jersey, Washington D.C., Maryland and yonder, if una make am, make una let us know oh because our nyash don dey shake for this one wey God bring come oh.

Abo mi reo!

___________________
NA MY PAPA BORN ME

Posts: 389 | From: Eugene, Oregon | Registered: Jul 2002  |  IP: Logged
Tijani
Senior Advocate
Advocate # 290

Advocate Rated:
2
Icon 1 posted      Profile for Tijani     Send New Private Message       Edit/Delete Post   Reply With Quote 
Fear no let me again oh. Dem say the Isabel Hurricane don dey scatter everywhere for Maryland oh. Abeg, my people wey dey for yonder, if una survive make una let us know oh. My nyash don kpafuka with fear as dem officials for gas and electric dey tell us wetin don happen for Maryland oh. Make una dey hear:
quote:
According to Baltimore Gas and Electric Co., about 107,000 residents were without power in Anne Arundel County, 13,000 in Baltimore County, 3,000 each in Baltimore City and Harford County, and 5,000 in Carrol County. In addition, about 8,000 customers in Prince George's County were without power, BGE said, along with about 2,000 in Montgomery County...At Baltimore-Washington International Airport, all flights after 5:30 p.m. were cancelled.
Make all of una dey pray to Almighty God, our Oga Kpatakpata wey dey for heaven to come save our brothers and sisters for yonder oh.

Abo mi reo!

___________________
NA MY PAPA BORN ME

Posts: 389 | From: Eugene, Oregon | Registered: Jul 2002  |  IP: Logged
   

Quick Reply
Message:

HTML is not enabled.
UBB Code™ is enabled.

Instant Graemlins
   


Post New Topic  New Poll  Post A Reply Close Topic   Feature Topic   Move Topic   Delete Topic next oldest topic   next newest topic
 - Printer-friendly view of this topic
Hop To:


Contact Us | BNW: Biafra Nigeria World | Privacy Statement

Copyright © 2001 - present, BNW: Biafra Nigeria World. All rights reserved.

Powered by Infopop Corporation
UBB.classic™ 6.7.2

BiafraNigeria Banner

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

BiafraNigeria Spacer

 

BNW Forums

The Voice of a New Generation