BNW Forums

 

The Voice of a New Generation

 

BNW Forums and Message Board

 

 

 

BNW: the Authority on BiafraNigeria

BNW Magazine 

BNW News: Current Headlines

 BNW News Archive

BNW Home

 

BNW Writer's Block

 WaZoBia @ BNW

Biafra Net

 Igbo Net

Africa World and BNW Africa 

Submit Article for Publication

BiafraNigeria Button

BiafraNigeria Button

 

BNW : Biafra Nigeria World Message Board: the Voice of a New Generation Post New Topic  New Poll  Post A Reply
My Profile | Directory Login | Search | FAQ | Forum Home

  next oldest topic   next newest topic
» BNW : Biafra Nigeria World Message Board: the Voice of a New Generation » BNW News, Current Events, and Politics Forums » The Great Forum » Felons Save Lives and Homes in California Wild Fire

 - UBBFriend: Email this page to someone!    
Author Topic: Felons Save Lives and Homes in California Wild Fire
Tijani
Senior Advocate
Advocate # 290

Advocate Rated:
2
Icon 6 posted      Profile for Tijani     Send New Private Message       Edit/Delete Post   Reply With Quote 
This one too tire man oh! E dey happen for Cali oh! Them go bring out plenty peeple wey dem say no good for society come lock them up, some come get ten years for stealing, some come get fifteen years for rape while some dem give them long term for wetin Cali peeple dey call three strike.

As efrytin come jabrata now, fire come dey take homes for Cali so tey Biafra House wey dey for Simi Valley nearly kpafuka. Alarm come dey blow, radio dey shout eferywhere say Cali don dabaru with magomago fire wey dem suspect peeple wey no like Gray Davis.

To cut my tory short now, fire brigade work round the clock so tey peeple come dey die dey lose their house for Sim Valley, Lake Arrowhead, Highland and oga Arnold place wey dey for Palm Desert. Well, as i come happen now, na amugbo criminals wey full for County jail na im dem go comot wey come quench all the fire wey bin dey burn for Cali oh. Make una dey see, sebi dem say felons no dey important for society.

Now wetin the amugbo gofment go come do now? Give the criminals "Medal of Brevity" "for saving Californian lives and homes?" Na real wah. Make una dey see am as AP photo dey show am oh!:

 -

[ November 04, 2003, 02:09 AM: Message edited by: Tijani ]

___________________
NA MY PAPA BORN ME

Posts: 389 | From: Eugene, Oregon | Registered: Jul 2002  |  IP: Logged
   

Quick Reply
Message:

HTML is not enabled.
UBB Code™ is enabled.

Instant Graemlins
   


Post New Topic  New Poll  Post A Reply Close Topic   Feature Topic   Move Topic   Delete Topic next oldest topic   next newest topic
 - Printer-friendly view of this topic
Hop To:


Contact Us | BNW: Biafra Nigeria World | Privacy Statement

Copyright © 2001 - present, BNW: Biafra Nigeria World. All rights reserved.

Powered by Infopop Corporation
UBB.classic™ 6.7.2

BiafraNigeria Banner

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

BiafraNigeria Spacer

 

BNW Forums

The Voice of a New Generation