BNW Forums

 

The Voice of a New Generation

 

BNW Forums and Message Board

 

 

 

BNW: the Authority on BiafraNigeria

BNW Magazine 

BNW News: Current Headlines

 BNW News Archive

BNW Home

 

BNW Writer's Block

 WaZoBia @ BNW

Biafra Net

 Igbo Net

Africa World and BNW Africa 

Submit Article for Publication

BiafraNigeria Button

BiafraNigeria Button

 

BNW : Biafra Nigeria World Message Board: the Voice of a New Generation Post New Topic  New Poll  Post A Reply
My Profile | Directory Login | Search | FAQ | Forum Home

  next oldest topic   next newest topic
» BNW : Biafra Nigeria World Message Board: the Voice of a New Generation » BNW News, Current Events, and Politics Forums » The Great Forum » Gani Challenged Over Dollar Ministers

 - UBBFriend: Email this page to someone!    
Author Topic: Gani Challenged Over Dollar Ministers
Tijani
Senior Advocate
Advocate # 290

Advocate Rated:
2
Icon 1 posted      Profile for Tijani     Send New Private Message       Edit/Delete Post   Reply With Quote 
Na real wah! Make una dey hear oh!

Na dis kain tin na im dabaru our contri befor, na im dem won make i dey happen again oh for this our korokoro eye. How dey go dey pay some ministers espenshally dat okoro ashawo wey be Okonjo-Iweala for American dollar come dey pay other people for our yeye naira wey no even get value for market? Dis one pass man oh. Me I no come see una wey be okoro people wey dey jeun agbalagba amala come talk oh. Abi na becos una okoro ashawo woman wey be Iweala dey sanama well well come dey get wetin im want? Na real wah oh; abeg make una dey talk true becos na im be the only tin wey go save us oh! Na my talk be dat oh!

Abo mi reo! [I See The Light]

[ April 30, 2004, 11:59 PM: Message edited by: Tijani ]

___________________
NA MY PAPA BORN ME

Posts: 389 | From: Eugene, Oregon | Registered: Jul 2002  |  IP: Logged
   

Quick Reply
Message:

HTML is not enabled.
UBB Code™ is enabled.

Instant Graemlins
   


Post New Topic  New Poll  Post A Reply Close Topic   Feature Topic   Move Topic   Delete Topic next oldest topic   next newest topic
 - Printer-friendly view of this topic
Hop To:


Contact Us | BNW: Biafra Nigeria World | Privacy Statement

Copyright © 2001 - present, BNW: Biafra Nigeria World. All rights reserved.

Powered by Infopop Corporation
UBB.classic™ 6.7.2

BiafraNigeria Banner

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

 

BiafraNigeria Spacer

BiafraNigeria Spacer

 

BNW Forums

The Voice of a New Generation