i throway salut. bico, make we do something fast fast so dat biafra go dey materializationise. infact, i want make biafra land today today so dat man pikin fit enjoy betta things. anoda thing wey i wan talk be say e go good make biafra come sho dat for insaid twotausand-anididsix (2006) biafra nachonal football team go play world cup plus including olympiks.
see am o:
biafra nachonal socca team
Biafran Airways
Air Biafra (which one betta pass?)
BNTV (biafran nachonal television)
Top Level Domain .bia (na im go be de intanet)
BP (biafran petroleum)
BAE (biafra award of excellence)
BAE (biafran atomic energy)
BNR (biafra nuclear research)
BIR (biafran institute of research)
BGL (biafra genetics laboratories)
BDP (biafran democratic party)
BRP (biafran republican party)
BSP (biafran socialist party)
Hotel Biafra intl.
for insaid UN security counsel sef biafra go dey o, bicos by dat time biafra go carry di numba one atomic bomb for africo. anibody wey wan take biafra play go hear nweeeh!
bico, if you get oda idea, make una write am o. tank you.
posted
oga modiration why you come carry di ting wey i write throway am for dis place where persin no dey read? which kain downgrading be dis now? abi di ting wey i write no good? anidi which one be "chit chat" sef? na wha! na real wha!
___________________ OjuElegba - Moto dey come from North, South, East, West, Up, Down, Centa and Middul. Posts: 21 | Registered: Nov 2004
| IP: Logged
posted
Men, Surulere...you write am well! As I dey read your post the image of a new Biafra just dey dey tangible for my mind. That one about bomb na true oh...by the time we use local ingenuity construct proper 'Ojukwu Bucket' everybody go dey give us gap! Well done jare...you do well.
___________________ Free Uwazurike Now!
Now is the winter of our discontent...made glorious summer by this [rising] sun of York. Posts: 325 | From: London | Registered: Jul 2005
| IP: Logged
posted
hey surulere kedu ,u big big idea 4 Biafra sweet sweet,i go vote 4 you o,surulere 4 president na Biafra. Biafran airways=international ,Air Biafra=internal.u dey forget big big ting,were we go put monie we deh make from BP(Biafran Petrolium)NATIONAL BANK OF BIAFRA.Long,Live Biafra.
___________________ WORLD PEACE 4 ALL Posts: 77 | From: the netherlands | Registered: Jul 2005
| IP: Logged